Pages

Monday 26 September 2016

I NO FIT PREDICT WHEN RECESSION GO END- FINANCE MINISTER


The Minister of Finance, Mrs. Kemi Adeosun, Don yarn say she no fit predict when the nation will go fit commot from dis current economic recession.
She, later urban say, dem don dey see some efforts of the government and she hope say e go soon dey yield results. The minister, yarn dis yearnings for one interview inside Abuja, she say “I no fit to predict when we go fit commot from recession.

Make I yarn Una say we go get into economic growth and NA by data way we go fit commot from dis recession, bets of the stimulus wey we dey provide for now. E fit take linger than we plan, but  we go surely commot from dis recession. We don dey already see some positive signs for agriculture and solid minerals;and with wetin we dey try to do with other sectors, I dey very sure we say we go soon commot from dis recession "

No comments: