One Junior Secondary School (JSS) II student of Gyegeh Memorial College Logo1 ,
Makurdi, Benue state, don commit suicide..
Some kind sources say the girl wey commit the Sucide drink pioson before dem try rush her go clinic for Akpehe, na there doctors confirmed her dead on arrival. Her close friend of the deceased, wey choose to dey anonymous, yarn The Nation say the girl commit suicide
because her boyfriend by name Labi, pork meat seller for Wurukum Market inside Makurdi, as the guy give her Belle, con still abandon her and then give another girl Belle too. Residents of Akpehe who wey know of the tori rush go the clinic to see the remains of the girl.
*Too sad, na wa sef, JSS2 student don dey try rubbish. Na the book wey she suppose go learn for school be dat? Now she wetin end am. I feel pity, not sorry.
No comments:
Post a Comment