Pages

Saturday 3 September 2016

NIGERIA Vs TANZANIA NA TODAY BY 5PM (HOW UNA SEE THE MATCH?)

Our national team go battle Tanzania today by 5pm for the 2017 Africa Cup of Nations Group G qualifier inside Uyo, Akaw Ibom State. The two countries don crash commot after dem loose the 2017 AFCON group ticket to Egypt. Na pride dem go obviously dey play for as nothing really dey at stake. Gernot Rohr hope to start him first game as manager with winning!


DROP YOUR PREDICTIONS!!

No comments: