Pages

Saturday 3 September 2016

OUR CULTURE NO DEY USED TO SEE SUCCESSFUL PIPU APPEAR LIKE YOU - PRES . BUHARI TELL ZUCKERBERG.


As President Buhari meet Facebook founder, Mark Zuckerberg, for him office, President Buhari commend am for him simplicity and yarn am say our culture no dey use to see successful people appear the way Mark Zuckerberg be.
"I dey  impressed with your simplicity as you dey share your knowledge and wealth with
those with less income. For our culture, we No dey use to see successful people appear like you. We no dey used to see successful pipu dey jog and
sweating for streets. We dey  more used to see our successful people inside air-
conditioned places. We dey happy say you dey well-off and simple enough to always share’’ Buhari yarn.


To reply am, Mark Zuckerberg yarn say "I dey highly impressed by the talent of the youths for the Co-creation Hub inside Yaba. I dey blown away by their talent and the level of energy wey I see,’’.

Well, oga Buhari get point sha.. 



No comments: