Pages

Tuesday 27 September 2016

SAMSON SIASIA DON GIVE NFF 2WEEKS ULTIMATUM TO PAY HIM SALARY WEY DEM OWE.


Rio Olympics Bronze winning coach Samson Siasia Don give  the Nigeria Football Federation a two weeks ultimatum to pay am all him the salaries wey dem owe am  or he go sitdon for the NFF’s Abuja office until he get him pay.
Siasia been sign two year contract with the NFF wey end dis summer after he lead the Under 23 team to win Bronze medal for the Rio 2016 but complain say he still dey owed for 5 months and for one point in time during the Rio Olympics, he self Threaten to join him players dem on a strike.

He say “I have given them a two-week ultimatum to me pay me or I will sit inside the NFF office in Abuja until I get paid, “The national team is preparing for a World Cup qualifier and to be honest my unhealthy distractions are the last thing they need right now.” Siasia yarn BBC. 

*Haba now, must it always be like dis? Person wey work deserve pay now. Abeg, make Una pay dis man, he don too try for dis country.

No comments: