Thursday, 8 September 2016
SUPER EAGLES & NFF DEY GBEGE BECOS OF THE 10m REWARD BY AKWA IBOM GOVT.
The Super Eagles players and the Nigeria Football Federation (NFF) dey Gbege over the N10m gift from the Akwa Ibom State Government for the 1-0 victory over Tanzania for the 2017 Africa Cup of Nations qualifiers on Saturday, September 3.
The reward come becos of the inability of the NFF to pay match bonuses to the players for the game against Tanzania. The players now dey surprise with the NFF wey don convert the N10m to camp allowances. The players dey very surprised to hear say the N10m go dey used as their camp allowances instead of a separate reward from the Akwa Ibom State Government.
According to source wey dey close to the team, the players don dey informed say dey no go get any bonuses for the games due to unavailability of funds to the Sports Ministry.
*why money matter to dey cause Gbege within our Super Eagles and the NFF sef?
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment