Pages

Saturday, 10 September 2016

VERY FUNNY FOTO. ABEG, THE GUY SAY DIS FOOD LITTLE?


Very funny foto.. See dis long throat O, upon all dis one, U still dey find afternoon food wey plenty pass dis one wey him call 'little' . Dis na some pipu 2days food wey only one person  wan finish so.

No comments: