Pages

Thursday, 20 October 2016

EUROPA LEAGUE - MANCHESTER UNITED WIPE FENERBAHCE 4-1.

Paul Pogba dey on fire for Man Utd as him score two goals join the other two goals we Martial and Ling are goals to make am 4 against fenerbahce,
Robin van Persie score the only goal for fenerbahce as him return to old Trafford wey be him former home. NA two Penalties show for the match, Pogba score one, Martial score the second one. Matta dey very instrumental for the match wey see Zlatan sitdon for bench all thru. As van Persie score, the whole stadium begin clap for am Becos dem appreciate wetin him don do for Man Utd before he go join fenerbahce. At the end of 90mins Jose Mourinho and him men smile enter the dressing room as better winners. Man Utd go face Chelsea dis weekend for inside the Premier League.

No comments: