Pages

Wednesday 3 May 2017

Efe don go visit Ali Baba...'based on logistics.


Efe Ejeba wey just dey tour around the country for
special visits since him win the 2017 edition of the Big Brother Naija reality TV show, he just go pay courtesy visit to veteran comedian, Ali Baba wey dash am one special Remy Martin XO Cognac wey cost reach $165...'based on logistics'.

No comments: