Pages

Sunday 16 July 2017

SPORT: NFF President Amaju Pinnick And Super Eagles Coach Gemot Rohr go Visit Carl Ikeme for UK Hospital.


The Super Eagles goal keeper wey dey battle with Leukemia dey receive chemotheraphy sessions for one  hospital inside London and the NFF president Amaju Pinnick and Super Eagles coach Gemot Rohr sef don go visit am for yonder.

No comments: