Pages

Saturday 6 May 2017

Mass rape: Four students dey arrested now for 'Carry Touching' of Lagos schoolgirls for broad daylight.


After one eyewitness share ontop social media how final
year secondary school students sexually assault 'Carry Touch' dem  fellow female student for dem last day for school inside Falomo, Ikoyi , Lagos, as e be dem so called “tradition” , the Lagos State Government don dey hunt for the students wey dey responsible. The Gist na say on Thursday, four of the students of Ireti Grammar School , Falomo, Lagos don dey arrested after the Lagos State Government task the police to track the perpetrators 'bad guys' down. Na four students don dey police net now as e dey hot!!

*** Imagine o!!

No comments: