Pages

Monday 1 May 2017

Where President Buhari? - FFK dey ask as Buhari fails to address Nigerian workers today.


As rumour dey say oga Presido bodi no well, today President Buhari no fit shoe to address Nigerian Workers for the Workers Day Celebration inside Abuja. former President Goodluck Jonathan and others dey all get time to address workers for dem rallies for the Eagle Square Abuja.
Former Minister of Aviation, Femi Fani-Kayode use him twitter handle to ask say  "where President Buhari is."

No comments: