Pages

Saturday, 22 July 2017

GIST: 6 Young Burundi student wey go US for Competition, don Make-Way!


Na one team of six teenagers from Burundi wey go represented the East African country for the FIRST Global Challenge robotics competition inside Washington, D.C, don dey miss,one the local police yarn so.
The authorities for Washington, D.C, the Burundi team dem miss around 5 p.m. Tuesday, the sae time wey the competition for Constitution Hall go end.
The team mentor say dey disappear after the competition, but he no know where dem go. The Police say dem don try find dem, but for where? Reports dey say the teenagers still get one year for dem Visa. The Police now dey reason say the teenagers dem don make-way so dat after the competition, dem no go return to Burundi. Police still dey find dem sha.

No comments: