Pages

Monday, 24 July 2017

GIST: Come Rain, Come Flood, Nigerians must flex on.


Dis foto don go viral as many pipu dey wonder as dis men still dey flex inside the flood water for dem area.
Many States suffer beta flood after some kind heavy rain for dem area. Upon the matta as e be, some Nigerians can not come and go and kill dem sef...lol
See as men still dey flex upon the flood for dem side. Some pipu dey say na suffering and smiling, some say na flexing...

No comments: