Pages

Friday 7 July 2017

GIST: Harrysong VS Kcee "We are ready to prove them wrong by all meams" - Harrysong yarn after Kcee drag am go court.


The battle between Kcee and Harrysong, wey many pipu think say don end just burn again. Kcee don file one lawsuit against Harrysong and the former manager Soso Soberekon.

Many issue don raise since Harrysong commot from Five star Music wey Kcee and him brother Emoney dey run, the matter been don dey settled out of court when Daddy Showkey put mouth. For May, Harrysong confirm say he longer get contractually obligation to Five Star Music and dis na decision wey dey supported by the label chairman, E-Money and Kcee. Since den, he don free to relaunch him label, Alterplate. Now, Kcee dey drag both Harrysong and Soso go court and all of dem don ready for war!

No comments: