Pages

Sunday 16 July 2017

GIST: Illuminati, abeg make una leave me... Jaywon don yarn.


Jaywon, Share one DM wey he get as Invitation To Join Illuminati so dat he go dey Rich And Famous. You sef see as the message be.
But Jaywon don halla say him no do, so make dey free am.

No comments: