Pages

Sunday 9 July 2017

GIST: Paul Okoye and wife don name dem twins, Nathan and Nadia


As e be say na twins dey reign with celebrities now, Paul Okoye of Psquare and him wife Anita Okoye sef don welcome set of twins for one hospital inside Atlanta. Gist dey say dem don name the twins dem Nathan and Nadia and dem igbo names na Obinna and Adaobi Okoye. Big congrats to dem.

No comments: