News dey say Badoo don attack one family of 5, the Badoo pooff the papa, mama and three children for Oke Ota, Ibeshe, Ikorodu, Lagos.
The BADOO wipe all the family overnight before dey discover the bodi dem on Sunday. Upon all wetin the state Government and many security outfit wey dey Ikorodu dey do, dis BADOO matta no wan stop. See foto as e dey hot... Full details later
No comments:
Post a Comment