No be small gbege for The Lagos State APC primary election for Odi-Olowo on Tuesday. Wetin cause the gbege never really pure as details dey sketchy for now.
But, According to online reports and foto, the Ward L Chairman, Demola Hakeem Saka and the ward executives dey brutally attacked and dem beat up anyhow... See foto.
No comments:
Post a Comment