Pages

Monday 10 July 2017

NEWS: Hand don gbab one Armed robber for Ikorodu, dey dey under arrest now after better beating.


According to Facebook user, Femi Arowolo, the man wey dey the foto na thief wey dem catch as he dey try rob for Eyita palace, Ikorodu Lagos.
Dem give am beta beating before dem hand am over to police for arrest.
Mr Femi write say;
"An armed robber caught this morning in eyita palace down Ikorodu Lagos. With evidence and witnesses standby to confront him and we've hand him over to the police for further more investigations. All thanks to Eyita boyz that caught him." More photos after the cut..

No comments: