Pages

Tuesday, 25 July 2017

NEWS: Hand don gbab one girl and her gang wey dey steal cars for Rivers State, dey Arrest dem for Akwa Ibom


Division of the Rivers State Police Command wey DPO SP Joseph Ogunade dey lead, after plenty investigation don trace one snatched vehicle to Akwa-Ibom where dem gbab
four boys and one girl wey specialise to snatch cars. Dey still try recover the motor wey the gang dem thief. News dey say the Rumuepirikom Division of the Command wey CSP Emmanuel Wagbara dey lead sef arrest and recover one locally made pistol from one young boy.
Abeg, why she dey cry now?

No comments: