Pages

Saturday 8 July 2017

NEWS: Nigeria and three other countries go receive $639million from President Trump.


US President, Donald Trump, on Saturday don pledge to donate $639million aid to feed people wey dey face starvation because of the gbege dem for North-East Nigeria, Somalia, South Sudan and Yemen. Trump dey make dis pledge for one working session of the G20 summit of world leaders for Hamburg, Germany.


No comments: