Na for the opening of the canal wey go control Asaba flooding dem for kill dis Big Python. the Commissioner for Environment for Delta state and him team meet dis Big Python for the work of clearing the canal.
The foto and gist don dey all social media and the Delta State Commissioner for Environment, Hon Barr John Nani and his team say dey meet and pooff the python wey reach about 3.6m for Anwai during canal.
No comments:
Post a Comment