Pages

Wednesday, 26 July 2017

NEWS: See Made In Nigeria Hybrid Electric car. Dem showcase am for Abuja. See foto.


See the Made in Nigeria hybrid car wey no dey use fuel, na electricity dey move am.
Dem showcase the carnfor the Federal Capital Territory, Abuja, to promote made in Nigeria products. This na the first kind of car wey dey locally produced for Nigeria as e be say na only dis motor no dey use fuel to run.
According to Micro Small and Medium Enterprises (MSME) Clinics, the first Made-In-Nigeria hybrid dem first display the car on Thursday last week for the Abuja Business Clinic.
The car which can be seen in these photos was built by Na Quad Cycle Nigeria build dis car for inside Nigeria here.

No comments: