Pages

Thursday 17 August 2017

NEWS: Driver bleed Die ontop steering as he dey drive for Anambra State.


One driver bleed to death as he dey drive passengers for Anambra state.
According to the reports online, the unidentified driver been dey drive one TRACAS bus from Ekwuluobia to Nnamdi Azikiwe University (UNIZK) temporary site when he suddenly start to dey bleed from him mouth and nose with mucus and foam dey come out from him mouth.
Passengers wey sitdon for the front seat help stop the motor before all of dem come run commot. Yarnings dey say the driver been dey healthy and even dey play before the matta happen so.
See foto...

No comments: