Pages

Thursday 17 August 2017

NEWS: Dem don Impeach the Edo state House of Assembly speaker.



Dem don impeach The Speaker of the Edo state House of Assembly, Justin Okonoboh. Na the members of the Assembly dem impeach am commot from seat as dem don get new speaker wey him name na Kabir Ajoto More details dey come.

No comments: