Umar Ahmed Iman wey be the Speaker of the Kogi State House of Assembly don resign just one day after the lawmakers postpone dem sitting onto crisis wey dey rock the Assembly.
The Clark of the Assembly read the resignation letter to lawmakers today.
Yesterday, Kogi lawmakers don postpone sitting till further notice after one crisis wey happen on Tuesday onto plan to remove the majority leader of the House, Matthew Kolawole.
But dey don resume sitting today, na for the sitting dey for read the resignation of Umar Ahmed Iman
No comments:
Post a Comment