Pages

Tuesday 5 September 2017

SPONSORED: See foto from the Global Help Car Award wey happen for Festac with MC ONETOUCH.


No be small matta for Festac as the CEO of Global Help Mrs Eunice Ocheja and her very Supportive husband wey be the I.T director of Global Help Engr. Tim Ocheja Award dem
loyal networkers with brand new tear rubber cars to appreciate dem efforts for the good works wey dey do.

 Global Help still introduce dem new GNC wey dey call the Global Net Coin, dis coin fit allow person pay for recharge card, pay for Dstv subscription, pay for anything online from anywhere no matta how far the person dey.

The Global help get initiative to help people learn betta skills like how to make soap and package am well, how to bake, how to dey self dependent anytime and anywhere. The Global Help still dey open for any interested networker to join and to bring just three pipu to join, from there, many percentages go dey enter your account unto sat you register and still bring in three people, if those three pipu sef bring three pipu, your account and dem account go just dey smile everyday becos dat na beta advantage for the upline.

Dis no be MMM, dis na real and so far, on Saturday 26th of August 2017, Global Help reward dem loyal networkers and beneficiaries with brand new car plus 4milion naira each to 6 qualified winners for say dem don try wella. The event hold ground for festac town, Lagos with me, myself and I mc ONETOUCH as the Compere of the day.
For beta details in how to join, una fit call 08096410000 Now!!

See foto of winners dem...





















No comments: