Pages

Thursday 6 September 2018

HARRYSONG DON DEY PREPARE HIM FANS FOR HIM DEATH


E be like say life Don tire Alter plate artist, Harry song as him now dey prepare the hearts of him fans dem unto him death...

Harrysong go twitter to yarn with him fans say make dey no cry for am when he pooff..

Aside from the late Dagrin wey be sing of him death and later pooff some days after, Harrysong now Wan follow the same footstep..
See as Harrysong take post the message for him Instagram page

”Dont cry wen i die,celebrate,put up a kingmaker concert,empower more youths,..i have Lived..i have Done my bit,carry on in grace… TEKERO I LOVE YOU ALL.#altersoldier”.

No comments: