Pages

Thursday 6 September 2018

SEE WIZKID AS HE ESCORT NAOMI CAMPBELL AS HER DATE GO THE GQ MEN OF THE YEAR the YEAR AWARDS .. SEE FOTO


Supermodel, Naomi Campbell 48years old, dey happy to take Wizkid as him date go the 2018 GQ Men Of The Year Awards.

The two of dem gather attend the event together as dey rock the red carpet for picture.. Na suit with one white Nike Air force 1 leg Wiz kid wear.
Nigerian singer, Wizkid Don dey popular world wide as Star Boy..
Na London dey for hold the 2018 GQ Men Of The Year Awards, Supermodel, Naomi Campbell take Wizkid as her date to the event wey plenty stars dem dey.
See twit from the mata

Wizkid News
@WizkidSource
9/5: Naomi Campbell and Wizkid attending the GQ Men of the Year Awards in London.

The GQ Men Of The Year Awards, dey always celebrate men and women wey Don help to shape the world’s cultural landscape onto style, politics, entertainment and sport the for the year.

See foto..


No comments: