Pages

Saturday, 28 May 2016

BARCA TOO DEY TALK ABOUT ME, EVEN IF DEM WIN TROPHY. - - C RONALDO DON YARN.


Na Gerard Pique of Barcelona first start to find C. Ronaldo trouble after him pose like Ronaldo as Barcelona dey celebrate dem trophy victory.
C. Ronaldo yarn dis yearnings as he dey answer one interview. He say 'Barca too dey talk about me, even if dem win trophy, dem must talk about me, whether good or bad, dem must talk about me, but I no get problem with Pique'

C. Ronaldo say him been dey disappointed as he No win the Golden Shoe Award wey Luis Suarez win, but he feel say Luis Suarez deserve am as he score 8 goals for 2 games, he say Suarez deserve am sha.

No comments: