Pages

Saturday, 28 May 2016

RIVERS STATE AIRPORT SEIZE SAMUEL ETO'O PRIVATE JET


Samuel Eto'o wey come naija  yesterday sake of the Joseph Yobo hangbooth match wey dem Play for Port Harcourt, Rivers State, con get small delay to move.
The airport authority no gree let him private jet move sake of say dem say him no get landing permit for the airport.

Samuel Eto'o been wan sharply move after the ceremony, but the airport say he No fit commot becos he been no get landing permit.

The airport authority don fine Eto'o, and him don sharperly pay as a BIG boy., but the private jet still no quick move out until 1am dis morning..


No comments: