Pages

Tuesday, 31 May 2016

BROS.. WETIN U WAN GO BUY... WAYASAY?!


Patoranking dey prove say him na real omo naija wey no dey form.. See as he humbly carry bike dey commot.. But where him dey go and wetin he dey go buy.?... . 😯😯 I no talk anything O.

No comments: