Pages

Tuesday, 31 May 2016

NO SINGEL EPL PLAYERS DEY UEFA CHAMPIONS LEAGUE SQUAD FOR 2015/16 SEASON

Uefa don announce dem Champions League squad for the 2015/16 season and no single EPL player dey the full squad list... Chai!!


Na Barcelona, R.Madrid, Atletico Madrid, PSG,and Bayern Munich occupy the squad list wey UEFA release...
See the full list wey dem release..


No comments: