Onto the Democracy Day Celebration, President Muhammadu Buhari don yarn say make information minister publish the
recovery loot wey Corrupt government officials been don thief. He say the money wey dem don recover so go dey credited to the National Treasury account.
The recover loots wey go dey the National Treasury account so na to support Developmental projects. Buhari yarn dis yarn for yearnings as he dey address Nigerians for the 2016 Democracy Day broadcast today.
No comments:
Post a Comment