Confederation of Africa Football CAF DON BAN Chris Giwa of Giwa FC and some other four pipu..
The ban go Last 5years as dem no go fit shuk mouth inside any football matta for Africa as a whole. The ban dey come after NFF been don ban Giwa FC sake of say dem no gree honour 3 of dem home games and dem still no give any reason or excuse to explain wetin dey happen to NFF... See the letter CAF write..
No comments:
Post a Comment