Central Bank of Nigeria don give Jaiz Bank wey be Islamic bank licence to begin Nation wide operations.
Na Umaru Mutallab wey be the chairman of the bank yarn dis one as he meet with President General of the Nigeria National Supreme Council for Islamic Affairs and the Sultan of Sokoto for Abuja on Monday to announce the news.
He say Jaiz bank been don dey operate as National Bank with 12 Islamic state for North, but as dem get licence now, dem go fit spread enter the 36 States of the Federation.
No comments:
Post a Comment