Pages

Saturday, 28 May 2016

CHRIST EMBASSY IGB NATION DEY INVITE UNA TO ENJOY THE MATCH WITH DEM


Na where U go for watch the final of the UEFA CHAMPIONS LEAGUE dis evening? If u dey Ikorodu, Igbogbo, Christ Embassy IGB dey offer free refreshment to watch the game live for the church coliseum.
This evening by 7pm, sharperly join the CHRIST EMBASSY IGB NATION for Ikorodu, igbogbo. From igbogbo last bus stop, take bike or ask for Mobile filling station, Lankon, off Bayieku  road, igbogbo, Ikorodu, Lagos.

Sponsored by: ACHIEVERS CELL of CHRIST EMBASSY IGB NATION

No comments: