Pages

Tuesday, 10 May 2016

FG DON GIVE 800 REPENTANT BOKO HARAM AMNESTY


We dey hear say FG don give 800 Boko Haram wey don repent from dem bad work with Boko Haram.
Dem say the Boko Haram pipu wey change so go dey under training so dat dem go fit get handwork (vocational skills).

Alhaji Sani Sidi wey be Director General of the National Emergency Management Agency NEMA don yarn say the programme for the handwork training name na 'Safe Corridor Initiative'. He say the programme go help dem make money legitly.

No comments: