Pages

Saturday, 28 May 2016

I GO LIKE PLAY FOR LEICESTER CITY--AHMED MUSA


Ahmed Musa wey dey play for CSKA Moscow for Russia don yarn say he go like play for premier League and na Leicester dey him mind.


Musa wey be the highest goal scorer for him team dis season with 18goals wey help CSKA Moscow win the Russian Premier League dis season don yarn say him go like play with Leicester City for the English Premier League next season.

He say "the club dem don dey discuss the matta since January dis year, now I just Dey wait to see how dem wan take finalize the agreement. I go happy to play for Leicester City as dem go play inside Champions League next season after dem win the Premier League for England yonder ".

No comments: