Shayo na Bastard! Na for Facebook I for see dis pix. See as this Akelebe dey fall NPF hand On duty.
See Akelebe wey don high anyhow. This is falling hand to the Nigerian Police Force. The police name na Musa Bashiru and na for Ado-Ekiti dem for snap am as he don high con dey fall for ground anyhow for the entrance of Christ Girls School, Ado-Ekiti on Friday.
No comments:
Post a Comment