Pages

Wednesday, 25 May 2016

LIVERPOOL DON SIGN NEW GOAL KEEPER.


Liverpool don sign new goalkeeper as dem dey prepare for the new season.
The goalie name na Loris Karius and na from German Bundesliga club wey be Mainz dem from sign the new goalkeeper.

Mainz sef don confirm say dem don sell Loris Karius give Liverpool FC. Dem yarn dis confirmation ontop dem twitter handle.

No comments: