Pages

Tuesday, 24 May 2016

YAHOO BOYS POOFF GIRL FRIEND FOR RITUAL AS MAGA NO GREE PAY


We hear say these yahoo boys pooff one of dem girlfriend for ritual as Maga no gree pay again for Shagamu.
Dem the yahoo boys been wan use the girl for ritual to do yahoo plus sake of say dem Maga no gree pay again.

Dem the boys carry the girl go one Bush, kill her there con commot her boobi, heart and liver wey dem wan use for the ritual before Vigilante for the area gbab dem. We hear say na beer and money dem take dey decieve pipu now. . So make una shine una eyes O..

Abeg No look D foto if ur mind no strong to...



.

No comments: