Pages

Tuesday, 31 May 2016

NAIJA GO SOON DEY EXPORT RICE FROM KEBBI STATE


We dey hear say the FG yarn say farmers go soon dey export rice.
Dis Ogbonge YARN dey come from the the acting Director, Coperate Communication of the Central Bank of Nigeria, Mr Isaac Okoroafor.

Mr Isaac yarn say out of 6.1 millions tons of rice wey go feed Nigerians, Kebbi State farmers dey produce over 1 million tons. He yarn say the Apex Bank don set to give rice farmers loan to run things wella.

No comments: