That Abuja based pastor wey dash some actors jeeps for him own birthday, Pastor Iginla. Now he wan help Nollywood actor wey get liver disease.
As the matter be, the actor, elder Maya wey be say na babalawo parts he dey act pass don get liver disease and the matta don dey worse as he belle just Dey grow big everyday.
But God don remember am now as Pastore Iginla don ready help am. We wish am safe recovery
Abeg I need to see dat pastor too. Lol
.
No comments:
Post a Comment