Pages

Tuesday, 17 May 2016

POLICE DON GBAB NANNY WEY KIDNAP 1 YEAR OLD BOY FOR CALABAR


Akelebe for calabar don gbab one nanny wey her name na Covenant Bassey wey kidnap her oga 1 year old boy wey he name na David Robinson.
Dem say dem gbab the nanny as she dey try sell the boy give ritualist dem for calabar yonder. The nanny kidnap the boy for satellite town area for Calabar on Friday.

Mrs Uche Robinson confirm say Akelebe don help her rescue her boy as she begin dance dey thank God.. Make u see wetin she write..



No comments: