Pages

Sunday 12 June 2016

AISHA BUHARI DON CARE FOR THE PIKIN WEY HIM HEART DEY OUTSIDE HIM CHEST FOR YOBE


First Lady of Nigeria, Aisha Buhari don say she go take up the responsibility of that Pikin wey him heart dey outside him chest as dem born am for Yobe state.
Na ontop her twitter handle we for see the information. Na Aisha foundation wey dem dey call 'Future Assured' go begin take full responsibility of the Pikin.

May God bless dem.

No comments: