Pages

Tuesday 14 June 2016

BABY WITH HEART OUTSIDE HER CHEST FOR YOBE DON POOFF.


Hmmmmmn.. The baby girl wey dem born with her heart outside her chest don pooff.. Na today dem suppose do the operation to save her life, but na under the operation she pooff so. 
Na the press release wey the Governor of Yobe state, Governor Gaidam
media aide,  Abdullah Bego drop to confirm the death of the baby girl wey only last 10 days. 

Na for inside the University of Maiduguri Teaching Hospital dem been dey do the operation before  the Pikin pooff.  

*DIS matta pain me wella cos I dey hope say the baby go make am, but fear first catch me when I hear say na inside Naija here dem for wan operate the Pikin.. E just be like pratical experiment for my ear*


No comments: