Pages

Thursday 9 June 2016

CHAI, SEE AS CULTIST TAKE POOFF DIS GUY FOR CALABAR..


The report na say some Cultist been dey Gbege for calabar for some time now, but as e be, the matta don tie wrapper.
Na Koro-Koro broad day light dem poof dis guy for Mayne Avenue by Palm Street for inside calabar. Dem the Cultist really spoil dis guy life as dem attack and pooff am...

Abeg the foto get as e be O..


*Chai.. Na person  pikin dem poof like dis? *

No comments: