Pages

Thursday 9 June 2016

GOV. WIKE DON COMMISSION 57 OFFICIAL CARS FOR 57 SERVING MAGISTRATE FOR RIVERS STATE.


After many Gbege wey make the magistrate dem cool down for River state, the state Governor, Nyesom Wike don begin revive the magistrate dem back to work as he dash dem 57 new cars.
Na 57 cars Wike get for 57 state magistrates wey dey serve now for the state. Dis na to ginger the magistrates dem to fit work comfortably.


*I hope na made in Nigeria motor dem be, else how dem want make we dey patronize Made in Nigeria products if dem no fit lead by example *

No comments: